Hallelujah Afro Lyrics By Frank Edwards

VERSE 1
I say make I telli you my story mmm
My God nor dey use me shere mmmm
Na agidigba be him name ooo
Na ebenebe be him style ooo
Open red sea for my sake ooo
Nothing wey this God nor go fit do just for me eh eh eh

Can I get an hallelujah
If u believe that the Lord is good
Can I get another amen
If u believe that lord is good

He's been, so good
He's been more than just a friend
He's been so kind
And his love is everlasting

CHORUS

Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout 
Hallelujah hallelujah to the most high ehh (2x)

VERSE 2
Shot down for baba mi lo ke
Mi to ri motegbe Leke ah ah
If to say na man oo, he for don knack me for ground
Jehovah you are mighty
Every other god, dey be wood and kunkun
All of them are sleeping,but u nor dey sleep,u nor dey slumber lie lie

So I give my worship to the one wey own my life
You deserve all praises's
Hallelujah to the most high God ooo

CHORUS
Hallelujah hallelujah
Na wetin my God don do wey dey make me dey shout 
Hallelujah hallelujah to the most high ehh (4x)

BRIDGE

What you say
(In the morning when I rise)
I will lift up this my voice
To the one who save my soul
Sing hallelujah(2x)

Hallelujah is the highest praise (16x)
the end